Goya Menor & Nektunez – Ameno Amapiano Remix (You Wanna Bamba) [Official Video] 📲Did you already subscribed? Download & Stream: Follow @nektunez Stay connected with Goya Menor 📸INSTAGRAM: 🐦TWITTER: 🕰 FACEBOOK: 🕹 TikTok: (at)goyamenor 🎤 freshest hip-hop and trap tunes 🚀 SPOTIFY►► BOOMPLAY►► APPLE MUSIC►► DEEZER►► LASTfm►► Director: Mr. Moe Musa Producer: Abdul Bello Production Company: SceneOne Productions NG Special Thanks to Kalin Brothers @kadirx24 @berdox24 LYRICS Intro Hey ah Goya Menór Ameno Okhiante kpek here Dj give me naya ku khere Let me tell them how the thin goes How the thing goes Chorus Sheybi meka tamuwa Say my pikin nor go join cult? You wanna bamba? You wanna chill with the big boys? Now you dey run kiti-kiti You dey run kata-kata Nor fit drink water drop cup Ah eh Shey you see how the thing goes How the thing goes Oya telly me who blend you? And who? And who? Hook Alright Take it easy Take it easy And explain to me how it went Verse1 This one nor be zobo nor be can juice Go school you go school go dey pem tools And now the parameter set, you wan Dey form jew See even your papa nor fit save you For all the calamity wey him pikin don do Men all the *** don dey find you Because that *** wey you play Omo e don kpuff Oboy e don kpuff Eh ah Common let’s go Chorus Sheybi meka tamuwa Say my pikin nor go join cult? You wanna bamba? You wanna chill with the big boys? Now you dey run kiti-kiti You dey run kata-kata Nor fit drink water drop cup Ah eh Shey you see how the thing goes How the thing goes Oya telly me who blend you? And who? And who? Verse2 Because you made to the top throne Let me see what my Godfather can do Cos he’s the father to the fatherless And the mother to the motherless And nothing no one can do But promise not to fight again Not to do anything that will hurt again Cos if you do, Na him be say you don gog again And na that time you go run again I swear Ah Chorus Sheybi meka tamuwa Say my pikin nor go join cult? You wanna bamba? You wanna chill with the big boys? Now you dey run kiti-kiti You dey run kata-kata Nor fit drink water drop cup Ah eh Shey you see how the thing goes How the thing goes Oya telly me who blend you? And who? And who? Ah Eh #GoyaMenor #Nektunez #YouWannaBamba
Hide player controls
Hide resume playing