Myvideo

Guest

Login

Видео от Максима Ромашко

Uploaded By: Myvideo
1 view
0
0 votes
0

Stream/Download ATTENTION: ----------- Follow Soundz Instagram: Twitter: TikTok: @UC_rv3TYTAaBjJCr6BL-6Atg ----------- Lyrics: Fuuuuuu Funwon Shopping ati baby girl lifestyle Fendi go Dey tire you baby ohh You know say mi go love you scatter (Scatter) Gimme a shoti shoti yo Make I know the level honey Tell me the truth ma tell mi Oroma I Dey push your P Cause I like (Q)you a lot Eheeeen Fine girl Say she no like stress ahh I go buy you Tesla Girl I need your attention Girl your whine is special I go get you eventually I know many guys Dey your dm But no gree no greee Ohhh walahii Oh Annabella you Dey dabaru mi Dabaru my mind Oh Annabella you be dagbana Dagbana choko Ooh Oh Annabella you Dey dabaru mi Dabaru my mind Oh Annabella you be dagbana Dagbana choko Tell me what is it you need Mo ma sare organize e (Mo ma sare organize oo) Anybody stressing you Mo ma sare paralyze eh (Shey kin sare kan lese) Wetin concern them if I like you (Like you) Won ni mo shomo gan fun mi title (Title) But you know say mi change my ways When mi set mi eyes on you Ahahahahaaaah I be waiting Waiting for the day wey you go rate me And if only you go see through my eyes Then you go know I foh for you gan gan I no Dey dull on you gan gan Imma take you to the seaside When you decide Which side you go dey Omo see time don Dey waste na aaaa Fine girl Say she no like stress ahh I go buy you Tesla Girl I need your attention Girl your whine is special I go get you eventually I know many guys Dey your dm But no gree no greee Ohhh walahii Oh Annabella you Dey dabaru mi Dabaru my mind Oh Annabella you be dagbana Dagbana choko Ooh Oh Annabella you Dey dabaru mi Dabaru my mind Oh Annabella you be dagbana Dagbana choko Ohh Annabella Mo ma Sara organize ehh Na aa Annabella Shey kin sare kan lese Oh oh Annabella Soundboyfidigyaldem Fuuuuuu Funwon #SoundzAttention #Oromaideypushyourp #shoppingatibabygirllifestyle

Share with your friends

Link:

Embed:

Video Size:

Custom size:

x

Add to Playlist:

Favorites
My Playlist
Watch Later