Myvideo

Guest

Login

Video by The Vibe Guide

Uploaded By: Myvideo
3 views
0
0 votes
0

Asiwaju (Lyrics) - Ruger Ruger - Asiwaju (Lyrics) For more quality music subscribe here ➡ We're on Spotify ➡ 🔔 Turn on notifications to stay updated with new uploads! ✖ Stream / Download: ✖ Follow Ruger: @rugerofficial 🎤 Lyrics: Man getting high till I fade out If the vibe no pure on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside we no Dey house No Dey look for us we no Dey house You no Dey see the moolah we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oooooo See I’m ahead of them Asiwaju I’m a fucking baller Ighalo nimi No man fit talk shit to me Ni ilu mi you go collect ooo Omo na me Dey lead Asiwaju I’m a fucking baller Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni ilu mi you go collect ooo Cheers to my friends and clique When I call demma all pulling up quick Strapped up with the guns andtheswords and things Bring hell to anybody wey try test me I’m ur dad I’m ur uncle I’m ur popsy I be old man no go Dey call me gen z Bredda see steady giving them gap mo ti lo far They can never near me As my lobo lobo just go My oyinbo wife don show Omo my polo white my face show Sweet boy for life you don know Your serious babe Dey worry my phone E don Dey sup for back you don’t know Everyday we Dey run am on code You supposed to know how the thing go huh Man getting high till I fade out If the vibe no pure on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside we no Dey house No Dey look for us we no Dey house You no Dey see the moolah we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oooooo See I’m ahead of them Asiwaju I’m a fucking baller Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni ilu mi you go collect ooo Omo na me Dey lead Asiwaju I’m a fucking baller Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni ilu mi you go collect ooo I’m on a different steeze Singlet, belt and ripped out jean sMan too wise I no fit loose that cheese Oluwa Thunder my body with blessings Ogbeni ogbeni leave that thing When I say kukuruku cookthat thing Who dey che who dey check am Oya look dat thing Face white yansh black I rebuke that thing Make nobody try stress me I no be jjc I don’t know if you get it On a top rating affiliate with the best team You wan race mewe no Dey do the same thing Canoe no be jet ski Omo you say Wetin No go reason me less Omo you go chop craping I do it diligently Wonlemi won o le ba mi Man getting high till I fade out If the vibe no pure on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside we no Dey house No Dey look for us we no Dey house You no Dey see the moolah we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oooooo Man getting high till I fade out If the vibe no pure on my way out Hullabaloo anytime we step out The men dem outside we no Dey house No Dey look for us we no Dey house You no Dey see the moolah we don spray out Thank God say the maga don pay out Ope oooooo THE VIBE GUIDE - Your guide to the latest music trends. ➡ ➡ ➡ ➡ ➡ ➡ Send your submissions: #Ruger #Asiwaju #lyrics Tags: asiwaju, asiwaju ruger, ruger asiwaju, asiwaju lyrics, asiwaju ruger lyrics, asiwaju lyrics ruger, ruger asiwaju lyrics, ruger lyrics asiwaju

Share with your friends

Link:

Embed:

Video Size:

Custom size:

x

Add to Playlist:

Favorites
My Playlist
Watch Later