Myvideo

Guest

Login

Yemi Alade _ Amazing Grace _ (Official Music Video)

Uploaded By: Myvideo
19 views
0
0 votes
0

Yemi Alade _ Amazing Grace _ (Official Music Video) #Mamapiano Effyzzie Music Presents the official Video for Amazing Grace Performed by Yemi Alade Composed by Yemi Alade Produced by Yung Willis Video Directed by Clarence Peters Listen to #Mamapiano Ep Here: Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha Mmm ahhhh(crocodile skin) Verse 1. Na your amazing grace dey jeep me going When I’m falling over Your live dey pick me up Mmm You know just what to do when I’m going under You give me power Your love dey make me stronger My mind over matter So hot I’m hotter than lava Whose bad dem know that I’m badder Enemies dey but I still dey jaiye I no dey tire, I came I saw and I Conquered Can’t reach me you need a ladder I’m flying high helicopter Ajee CHORUS High high hugh higher Higher Higher Lailailaialialaialai HigherMy mind over matter Verse 2 Oga dé Owo oti ni Kora ile Me as I dey I swear ability over dey As - dey move E dey cause gobe Big sunami Everything dey shake My melodies Sweet pass koté Black Mercedes make I fit to reason my MY MIND OVER MATTER So hot I’m hotter than lava Whose bad dem know that I’m badder Enemies dey but I still dey jaiye I no dey tire, I came I saw and I Conquered Can’t reach me you need a ladder I’m flying high helicopter Ajee CHORUS High high hugh higher Higher Higher Lailailaialialaialai Higher Https:/

Share with your friends

Link:

Embed:

Video Size:

Custom size:

x

Add to Playlist:

Favorites
My Playlist
Watch Later